[ti:97]
[ar:Femi Kuti]
[al:Best of Femi Kuti]
[offset:0]
[00:01.08]97 - Femi Kuti
[01:01.04]The time don come for me to talk
[01:06.15]
[01:07.86]Before I talk make I thank everyone
[01:12.29]
[01:15.34]For the support you na give my family
[01:18.65]
[01:22.00]During our troubles you my friends
[01:25.54]Una dey with me
[01:26.84]
[01:27.83]Ninety-seven
[01:28.17]
[01:29.47]I shall never forget
[01:31.97]
[01:34.49]Ninety-seven
[01:34.75]
[01:36.03]The pain, the sorrow, the stress
[01:38.15]
[01:41.71]I want to thank you my friends
[01:43.39]
[01:45.01]I want to thank you my friends
[01:47.25]
[02:21.10]Jigbolo! Jigbolo! Jigbolo!
[02:22.64]
[02:24.38]Jigbolo! Jigbolo! Jigbolo!
[02:26.15]
[02:27.25]Oh yes I remember
[02:28.41]
[02:30.30]The day all of us we gathered
[02:32.39]
[02:34.31]To pay our respect to the one and only Fela
[02:38.65]
[02:41.09]We carry am go him house
[02:43.35]Before him spirit go for Eledumare Palace I say
[02:47.01]Together we waka
[02:47.76]
[02:51.17]To carry Fela oh
[02:51.97]
[02:53.52]For those wey no know
[02:55.14]Na that day them know
[02:56.05]
[02:57.37]Say the people them love Fela oh
[02:59.19]
[03:00.08]Together we waka
[03:00.76]
[03:04.46]To carry Fela oh
[03:05.22]
[03:06.75]From TBS we waka
[03:07.87]
[03:08.63]Reach Ikeja waka
[03:09.29]
[03:10.09]Seven hours waka
[03:10.86]
[03:11.77]Just to carry Fela
[03:12.93]
[03:13.49]Together we waka
[03:14.16]
[03:17.73]To carry Fela oh
[03:18.46]
[03:20.10]The young and the old
[03:21.65]The strong and the weak
[03:22.55]
[03:23.20]The rich and the poor
[03:24.85]Them gather to carry Fela
[03:26.84]Together we waka
[03:27.43]
[03:30.89]To carry Fela oh
[03:31.74]
[03:32.61]And then we want start to relax
[03:34.14]
[03:36.21]We no know our problems just start
[03:37.92]
[03:39.57]From no where we hear
[03:41.39]
[03:43.13]Cousin Fran just pas
[03:44.11]
[03:46.17]Just like that she die
[03:47.63]
[03:49.54]We start to wonder why
[03:50.93]
[03:52.85]Enough is enough
[03:53.82]
[03:56.24]The people start to talk
[03:57.40]
[03:59.40]The problems don too much
[04:00.73]
[04:02.88]As we start to relax
[04:04.05]
[04:04.90]Again and then suddenly we hear
[04:06.51]
[04:13.82]Na the matter of my sister Sola
[04:15.46]
[04:16.42]Come make all of us weak for body
[04:18.43]
[04:20.63]Again we asked ourselves why
[04:22.59]
[04:23.77]For she was too young to die
[04:25.34]
[04:27.25]As we dey cry na so we dey try
[04:29.24]
[04:30.43]Dou struggle to save our life
[04:32.18]
[04:33.82]The doctors themselves them dey lie
[04:35.70]
[04:37.22]Them want to get money to survive
[04:38.88]
[04:40.51]The thing wey dey pain me pass
[04:42.49]
[04:43.20]Na the way she suffer before she died
[04:45.22]
[04:47.14]Na so them dey cut, cut
[04:49.01]Dey chook chook
[04:49.77]
[04:50.40]Making experiment with human life
[04:52.38]
[04:54.53]Ninety-seven, ninety-seven,
[04:56.31]My sister Sola oh! Oh! Oh!
[04:58.25]
[05:05.35]Ninety-seven, ninety-seven,
[05:07.00]
[05:08.58]I shall never forget
[05:10.16]
[05:11.87]Ninety-seven, Ninety-seven
[05:13.74]
[05:15.09]I shall never forget
[05:16.75]
[05:50.29]Jigbolo! Jigbolo! Jigbolo!
[05:51.87]
[05:53.47]Jigbolo! Jigbolo! Jigbolo!
[05:55.14]
[05:56.81]Jigbolo! Jigbolo! Jigbolo!
[05:58.56]
[05:59.35]Oh yes I remember
- 专辑:Fight to Win
- 歌手:Femi Kuti
- 歌曲:'97